album cover

Sad Man

399Afro-Pop2026
album cover
Sad Man was released on May 5, 2026 by Groso music as a part of the album Sad Man - Single
ReleasedMay 5, 2026
LabelGroso music
LanguageEnglish
BPM103
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Ifemi
I wan know if you love like love back so
Tell me
Yeah
Ololufemi
Allow me sit on you like a sofa if E sure me
Ewo
Gal na only you I sabi o
Can't get enough of ur body
Whenever you set gal am ready o
Cus ur love dey high me pass Pami o
Abi o
Egba mi o
Infunaya you too sabi o
Listen to my song on your radio
You go know say na you I see o
Baby o
My girl (2)
If I no see you, I dey high girl
Fine gal (2)
Let me hold you so close my dear (2)
2 years 6months you know say I take your matter serious
See love and I dey find work
Me no fit touch you when u dey on period
But you let me down when I catch u wit another guy
Tell me make I no bother say just her brother
Esohe from Edo Chinedu from Akwa
When Everybody for area don play me ur matter
Now my heart don dey bleed
I don see blood
Wetin u take cut am sharp pass scissors
Only person wey fit judge us na Jesus
God Dey see us.
Written by: Alinco D Headboy

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...