album cover
Sit Down
534
Hip-Hop/Rap
Sit Down was released on May 23, 2026 by GBEDUNACHO as a part of the album Sit Down - Single
album cover
Release DateMay 23, 2026
LabelGBEDUNACHO
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM120

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
1DRAG
1DRAG
Performer
Yxrrboyy
Yxrrboyy
Bass
COMPOSITION & LYRICS
Isaiah Tammy Coastman
Isaiah Tammy Coastman
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Yxrrboyy
Yxrrboyy
Producer
SOUNDSICK MADETHIS
SOUNDSICK MADETHIS
Mixing Engineer

Lyrics

GBEDUNACHO
Guy go sit down no time to chillax
See the lifestyle i wan live e large
I no be kelly but i’m living large
And my kele bunda nicki Minaj
Guy no sit down no time to chillax
Lock in put on all my ****
Dem no fit stand us tell dem make dem sit down
No dey their circle i no dey their inner
Guy go sit down no time to chillax
I dey putti head for wetin go give me money
I dey putti leg for waka wey go give me jolly
I make her booty bounce make your kele juh dey jolly
I do the money dance cause i see the money coming
Who dey knock my door shey na money ?
Tell am come in
Alaye kilo kan me
My raba getting chubby
My pride don chubby
My price don increase
Guy go sit down no time to chillax
See the lifestyle i wan live e large
I no be kelly but i’m living large
And my kele bunda nicki Minaj
Guy go sit down no time to chillax
Lock in put on all my ****
Dem no fit stand us tell dem make dem sit down
No dey their circle i no dey their inner
Guy go sit down no time to chillax
No be dice but we still dey double six
Dem no believe dem dey move like Pharisees
Dem go yarn dem go talk about the kid
No dem go yarn dem go talk about the king ehn
Na me be king GBEDUNACHO 1DRAG
Gbedu don drop make dem juh dey wonder
Dem dey wonder how the boy dey thunder
How the boy dey bomb blast
How the boy take wake up from the fucking slumber
I no come from the front but i dey the center
My kele dey wonder why i no dey text back
Why i no dey do this
Why i no dey do that
But she no know say for money matter i no dey looseguard
So i put my fucking mind right where the money is
No be time to dey sme sme get your money up
No be time to dey
Guy go sit down no time to chillax
See the lifestyle i wan live e large
I no be kelly but i’m living large
And my kele bunda nicki Minaj
Guy go sit down no time to chillax
Lock in put on all my ****
Dem no fit stand us tell dem make dem sit down
No dey their circle i no dey their inner
Guy go sit down no time to chillax ‎
Written by: Isaiah Tammy Coastman
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...