album cover
Darling
33
R&B/Soul
Darling was released on April 24, 2026 by Upnort Gojë Digital as a part of the album Selo - Single
album cover
Release DateApril 24, 2026
LabelUpnort Gojë Digital
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
Selo
Selo
Performer
Elijah Kayode Amoo
Elijah Kayode Amoo
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Elijah Kayode Amoo
Elijah Kayode Amoo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Oraclebeatz
Oraclebeatz
Producer

Lyrics

Girl I hope I make it
before my battery commot o
My body needs your touching Before my heart go forget o
Come give me love Uhhh
Come give me love with no comma o
I don put in work Like omo odo
If you give me love I no go comot o
Running up my temperature
You know I like it When you Dey untop
Only you I'm steady waiting for ohh The tension Dey sweet my core
She still wan give me some more Softly ridding the gun
She like Bad gyal Riri With the touch I'm active baby don't stop
Iyyoo
(Oh my darling yo )
Wetin you give e me chop
(Oh my darling yo)
Now Me I can't get enough
(Oh my darling yo)
She tell me make I no stop
(Oh my darling yo )
As e deh go back and forth
(Oh my darling yo ) Wetin you give me chop
(Oh my darling yo )
Now me I can't get enough
She tell me make I no stop (Oh my darling yo)
Oh I feel you
I feel you baby
That is getting Too late maybe
woh ma konra
Dont you worry
It's me and you laleyi mammie Shon gbo
Smile for me take a picture
Teach you things Give you lecture
The kinda things wey you Dey do me so no collect my soul oh
Shower you bi ti confetti Cause I am born ready
and money dey so no Fugazi Iwo sha ma rora
Mo ma gba e jaye foreign Ma rora
(Oh my darling yo )
Wetin you give e me chop
(Oh my darling yo)
Now Me I can't get enough
(Oh my darling yo)
She tell me make I no stop
(Oh my darling yo )
As e deh go back and forth
(Oh my darling yo ) Wetin you give me chop
(Oh my darling yo )
Now me I can't get enough
She tell me make I no stop (Oh my darling yo)
Written by: Elijah Kayode Amoo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...