album cover
Pose
10,265
Afro-Beat
Pose was released on May 28, 2026 by Fambas as a part of the album Pose - Single
album cover
Release DateMay 28, 2026
LabelFambas
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
Markelz
Markelz
Performer
Emmanuel Ujala
Emmanuel Ujala
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Ujala
Emmanuel Ujala
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
MebreexY
MebreexY
Engineer

Lyrics

Watin no go vex
No go stress
No go kill person.
And the kind of love
Wey you give
No go kpai person.
I dey snap she dey pose.
Na my picture she repost
See other guys dem dey here
But Na me Na she want
So to my god I devote
Make all my dreams no dispose
Call all my friends make we toast
Tell all my foes make them roast
Write a letter to my enemies
Thanking them for their enmity
After all life Na vanity
So make I do my thing
And if my baby no want
I go dey on my own
My own my own
Me I go dey on my own
My own my own
Shay I be dey on my own oh
Na you say u go give me love
I be dey on my own
My own my own
Shay I be dey on my own
My own my own
And if I dey on my own oh
Folanke no go do me wrong.
I don't know why you're testing my sanity
You say you need space
Say make I no dey call you anymore
I just wan get this love in its clarity
Your mouth dey drive rough
You ain't got no licence for words
I've been keepin on a low key
I be think say I go okey
This kind of love wey you give me
This kind of love wey no free me
I've been keepin on a low key
I be think say I go okey
This your love when e find me
Na this Ur Love con betray me
Shay I be dey on my own
My own my own
Shay I be dey on my own
My own my own
Shay I be dey on my own oh
Na you say you go give me love
I be dey on my own
My own my own
When I be dey on my own
My own my own
And if I dey on my own oh
Folanke no go do me wrong
See this heart wey you put in a rollercoaster
Naim con dey make me dey feel you're so far away
Mama say mama kusa
If you love is not for real
Then your love is not for me
I don't know why you're testing my sanity
You say you need space
Say make I no dey call you anymore
I just wan get this love in its clarity
Your mouth dey drive rough
You ain't got no licence for words.
I go dey on my own
My own my own
Me I go dey on my own
My own my own
Shay I be dey on my own oh
Na you say u go give me love
I be dey on my own
My own my own
When I be dey on my own
My own my own
Shay if I dey on my own oh
Folanke no go do me wrong. Ahh
Written by: Emmanuel Ujala
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...