album cover
Imo Don Fine
165
Music
Imo Don Fine was released on May 13, 2026 by Dilion Wahgage as a part of the album Imo Don Fine - Single
album cover
Release DateMay 13, 2026
LabelDilion Wahgage
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dilion Wahgage
Dilion Wahgage
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chinaza Igwe
Chinaza Igwe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dilion Wahgage
Dilion Wahgage
Co-Producer

Lyrics

VERSE 1
Imo State don fine
Sharp, no cap
Na Autograph draw the map
Hope Uzodinma the try-o
I remember when the road was bad
Now e don good like money wey dem dash
Autograph dem run am sharp like flash
From potholes to brand-new swag
Dem dey work, no time to nap
Now road smooth like baby lap-o
Even okada man dey cruise, no trap
Hope Uzodinma the try-o
Ngwa make una begin pop champagne
Makana Hope don cure our pain
The thing dey burst burst, my brain
E dey make me dey go insane
BRIDGE
E fine, e fine
I swear Ala Owerri fine
E fine, e fine
I swear Ala Owerri sweet-o
CHORUS
Gbagam, chakam
Ala Owerri dey kwamu kwamu eeh
Ala Imo kwakam kwakam kwakam kwaka
Ala Owerri dey kwamu kwamu eeh (sharp)
VERSE 2
My people, the truth be say
Na Hope Uzodinma pave the way-ee
Autograph asphalt the road-o
Nu makwa, dem do it right-o
See, I don go for Enugu
Otu Onitsha
Port Harcourt na Aba
Yes, Ife Anụlù, na uzo elikà
But you can never compare-o
Owerri don turn to Amsterdam
No be drama, uzo nile bege ebege
From bad road to good road-o
Hope dey play, e dey show-o
I say Owerri don turn to Amsterdam, no be drama
Uzo nile bege ebege
From bad road to good road o
Autograph asphalt the road-o
BRIDGE
E fine, e fine
I swear Ala Owerri fine
E fine, e fine
I swear Ala Owerri sweet-o
CHORUS
Gbagam, chakam
Ala Owerri dey kwamu kwamu eeh
Ala Imo kwakam kwakam kwakam kwaka
Ala Owerri dey kwamu kwamu eeh (sharp)
VERSE 3
Road wey be like mathematics (mathematical equation)
Autograph give we solution, Hope Uzodinma
Confirm am
From construction to celebration
Make we toast to elevation
From construction to celebration
Somebody pass me one bottle
Now we vibing, full rotation
Dancing like say we hit the lotto
Everybody wan take photo everywhere
Mara mma-o
BRIDGE
E fine, e fine
I swear Ala Owerri fine
E fine, e fine
I swear Ala Owerri sweet-o
CHORUS
Gbagam, chakam
Ala Owerri dey kwamu kwamu eeh
Ala Imo kwakam kwakam kwakam kwaka
Ala Owerri dey kwamu kwamu eeh..
Written by: Chinaza Igwe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...