album cover
El Jefe
Afro-Beat
El Jefe was released on July 3, 2026 by J’ray WorldWide as a part of the album 5:12pm - EP
album cover
Release DateJuly 3, 2026
LabelJ’ray WorldWide
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM125

Credits

PERFORMING ARTISTS
BM Casso
BM Casso
Vocals
J'ray
J'ray
Vocals
Juixce
Juixce
Performer
Osean 2.0
Osean 2.0
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Morojuoluwa Oke
Morojuoluwa Oke
Songwriter
Tochukwu Uzokwe
Tochukwu Uzokwe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Juixce
Juixce
Producer
Akafo Damilola "Poppill"
Akafo Damilola "Poppill"
Mixing Engineer

Lyrics

Se Alafia ni? You know as e be
Ko de se lo mi, wey go run this P
Sha ma pile lor, gbe dollar ko gbomor lor
The Lifestyle e dey too cost, they hate me I show them love
They know I’m El Jefe, boya ke ma kigbe
Taiwo Abi Kehinde, me I no de look face
I don de here tey tey, Goat no be Egunfe
To ba takasufe, them go see my true face
Tell her sey wait , shey mo jo illuminati
Fine fine gyals and dem naughty
Make dem come dance for my party
J’ray baby life of the party
Giving dem moves, ye I be Don Dada
They wanna try their God father
If dem wan come i be their commander
If dem wan come i be their commander
Sha ma miliki, sha ma lo
Sha ma jo, sha ma yo
Je ka miliki, je ka lo
Je ka jo, je ka lo
Sha ma pile lor, gbe dollar ko gbomor lor
The Lifestyle e dey too cost, they hate me I show them love
They know I’m El Jefe, boya ke ma kigbe
Taiwo Abi Kehinde, me I no de look face
I don de here tey tey, Goat no be Egunfe
To ba takasufe, them go see my true face
Written by: Morojuoluwa Oke, Tochukwu Uzokwe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...