album cover
Bless Me
album cover
Bless Me was released on July 31, 2026 by Motrakz Records as a part of the album Yorùbá Healer
ReleasedJuly 31, 2026
LabelMotrakz Records
LanguageEnglish
BPM109
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
No be every call na check up
Some dey disguise am with yinmu
Just to see which level you dey for
No go gock yourself na demo
[PreChorus]
I mind my business, don't want no quanta
Don't ask me stupid question o, fi mi 'lẹ mo yọnda
What you gat for me, ṣe na money matter?
Anything wey I no fit chop I no dey order
[Chorus]
Don't ask me if I'm good
You know wassup
Help me if you wan help me
Bless me just bless me
Don't ask me if I'm good
You know wassup
Stop the sẹnrẹrẹ
Ma ṣalaye
[Refrain]
Ọga Ade o
Fun mi lowo ọga Ade o
Sanwo mi ọga Ade o
Ma fẹjọ ẹ yii pa mi o
O no, ko kan aye o
Wọn n ja lọrun ko kan aye o
Show me love no talk am
Just do it no talk am
[PreChorus]
I mind my business, don't want no quanta
Don't ask me stupid question o, fi mi 'lẹ mo yọnda
What you gat for me, ṣe na money matter?
Anything wey I no fit chop I no dey order
[Chorus]
Don't ask me if I'm good
You know wassup
Help me, help me
Bless me, bless me
Don't ask me if I'm good
You know wassup
Stop the sẹnrẹrẹ
Ma ṣalaye
[Refrain]
Do something
Ọga Ade o
Fun mi lowo ọga Ade o
Sanwo mi ọga Ade o
Ma fẹjọ ẹ yii pa mi o
O no, ko kan aye o
Wọn n ja lọrun ko kan aye o
Show me love no talk am
Just do it no talk am
[Verse 2]
No be every call na check up
Some dey disguise am with yinmu
Just to see which level you dey for
No go gock yourself na demo
[Outro]
Ko kan aye o
Wọn n ja lọrun ko kan aye o
Show me love no talk am
Just do it no talk am
Written by: Muhamod Animashaun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...