album cover
Press play
album cover
Press play was released on May 21, 2026 by TMT ENT as a part of the album Press play - Single
May 21, 2026
LabelTMT ENT
LanguageEnglish
BPM117
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Press play pon the beat
I wan do magic
I dey face my haters head on no static
I dey parambulate
Know say dat I'm a human being
I no fear dem
Balanciaga I dey rock my Rick owens
I dey show dem
Wear my shades cause I no wan see no haters
Fuck dem
Fuck my enemies
Play games when I can
Cause I know life is short term
So short term
Na why i Gatts show dem
N my white dey show
Things dey go
Road don dey clear
So rock off rock off
Road don dey clear
So rock off rock off
Road don dey clear
So rock off rock off
Dem dey do like say they don't know how we got this far
Check and balance the p make u know how far
No be say we climb okada
Be we hustle tire
Music na d calling
Money na d facility
Been killing it
Dem dey ask how u do this p
Me n my guys dey since morning
We don dey rock off my n1gga make u gauge this level
Wetin consign me?
No be say u press money
Now u wan dey form OG
Abi u wan co sign me
Press play pon the beat
I wan do magic
I dey face my haters head on no static
I dey parambulate
Know say dat I'm a human being
I no fear dem
Balanciaga I dey rock my Rick owens
I dey show dem
I wear my shades cause I no wan see no haters
Fuck dem
Fuck my enemies
Play games when I can
Cause I know life is short term
So short term
Na why i Gatts show dem
N my white dey show
Things dey go
Road don dey clear
So rock off rock off
Road don dey clear
So rock off rock off
Road don dey clear
So rock off rock off
Written by: Tise Odojukan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...