album cover
Ologo
Afro-Pop
Ologo was released on January 11, 2026 by OLOSO RECORDS as a part of the album I Flow Easy
album cover
Release DateJanuary 11, 2026
LabelOLOSO RECORDS
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
iFlowzy
iFlowzy
Performer
Adedayo Samuel Ayeni
Adedayo Samuel Ayeni
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adedayo Samuel Ayeni
Adedayo Samuel Ayeni
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Adedayo Samuel Ayeni
Adedayo Samuel Ayeni
Producer

Lyrics

Won binu omo ologo
Baba God dey my side o
I go always dey ontop
No matter wetin them talk o
Won binu omo ologo
Baba God dey my side o
I go always dey ontop
No matter wetin them talk o
I've been here for a minute
Say na God get everything thing that is living
See the grace that He's given
We go make am to the top with our Daddy
He's able back to back
Ain't nothing too hard for our mighty God
Oluwanlonshola
Oluwalonshe gbogbo oun to da
Adupe fun Ola Oluwa
God we thank You for the grace You have given
Happiness morning till the evening
We be living by Your love and Your grace every minute
Won binu omo ologo
Baba God dey my side o
I go always dey ontop
No matter wetin them talk o
Won binu omo ologo
Baba God dey my side o
I go always dey ontop
No matter wetin them talk o
Aye wa a dun
Ama gbadun
I dey gbadun
Make we gbadun
Aye wa a dun
Ama gbadun
I dey gbadun
Make we gbadun
Won binu omo ologo
Baba God dey my side o
I go always dey ontop
No matter wetin them talk o
Won binu omo ologo
Baba God dey my side o
I go always dey ontop
No matter wetin them talk o
Written by: Adedayo Samuel Ayeni
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...