album cover
Necesse
album cover
Necesse was released on June 5, 2026 by Joefreaky as a part of the album Necesse - Single
June 5, 2026
LabelJoefreaky
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Its a lot of things
It’s a blood combat
Too many this and that
Eye contact
Better switch up your eye contact
Move away Boys are bad
Omo no be by come fast
Stack up make e no cast
Living life na commerce
As you Dey see we Dey jembe
No be like say we no get any problem
Everybody Dey see pepper
If you wan hear better hear well
No go Dey talk about me anyhow
Cos I dey gas if am offended
Money na neccece
Money na neccece
Sho mo!
Money na neccece
Money na neccece
Money na neccece
Money na neccece
Sho mo!
Money na neccece
Money na
Open close shey na bracket o
I Dey find my asset oo
No Dey yarn me nonsense oo
Shey you no get any coscience oo
You Dey drive no license oo
When e cast you comot first
I no come sabi jump first
Na the reason I dey my zone
As you Dey see we Dey jembe
No be like say we no get any problem
Everybody Dey see pepper
If you wan hear better hear well
No go Dey talk about me anyhow
Cos I dey gas if am offended
Money na neccece
Money na neccece
Sho mo!
Money na neccece
Money na neccece
Money na neccece
Money na neccece
Sho mo!
Money na neccece
Money na
Written by: Elvis Akujobi, Joseph Sunday

Loading...