album cover
H.Y.B
55
Afro-Beat
H.Y.B was released on June 12, 2026 by Juceonly/Boylumy as a part of the album H.Y.B - Single
album cover
Release DateJune 12, 2026
LabelJuceonly/Boylumy
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
Juceonly
Juceonly
Performer
Boylumy
Boylumy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jaden Oshodin
Jaden Oshodin
Songwriter
Victor Oshodin
Victor Oshodin
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
RHEALS
RHEALS
Engineer

Lyrics

Okay
Hide your babe
I'm too fly to dey
Get one babe
I go take your babe
Book a date
For me to go eliminate
Eh eh eh eh
You know say me
Money no be problem
Hmm hmm hmm hmm
You know say me
Balling no be problem
And I dey roll with the big men dem
Big men dem like Badman j
Pour my glass make I dey highness
Hinexe chase wey dey chase money
And I dey dey on the para mood
El Parri wey
Make I dey my dey
Pour my glass make I dey highness
Hinexe chase way dey chase money
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Mtcheeew
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
The guy
You fit dey buy her all the gold
Make another man help you dey mine am
Ewo hide your babe
As you dey see me with lappy
Sey you think say I be graphic designer
Hide your babe
Before she come back to your place
Her red sea them don divide am
Them go put her in order
Emi agba baller
Her body moving like dollar
Price rate wahala hmm
Oya gimme the gimme the gimme the gimme the
Ganja
Omo every night she wan dey gimme the
Clap clap
I no fit give you everything my maye give me
I no fit show you all the love no be Bridgerton
Na my side you wan dey
Monday to Sunday
Baby girl be serious
Which one con be foreplay
I dey count my millions
Which one con be fourk
Omo the matter serious
Better hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Mtcheeew
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Hide your babe
Written by: Jaden Oshodin, Victor Oshodin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...