album cover
Amadi Side
5
Afro-Beat
Amadi Side was released on May 20, 2026 by Don Jason as a part of the album Amadi Side - Single
album cover
Release DateMay 20, 2026
LabelDon Jason
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Don Jason
Don Jason
Performer
Daibi Jason
Daibi Jason
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Daibi Jason
Daibi Jason
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ransom Beatz
Ransom Beatz
Producer

Lyrics

Okay
Now you\'re talking to the Don
Don don come
You better be informed
Ward 20, Wakrike we de come
Amadi-ama number one (number what?)
Asawana the return (come on)
For Amadi, e be things and things and some other mixed things wey no suppose to fit exist
Oversabi go de shoot and miss, who de do ITK normally no know when e de reach limit
Who no sabi need to do the least, which is, to obs and use your six, your instincts
Wear eyeglass plus earpiece, no shine teeth
And put the medulla to work and vis a vis (etc)
Ajebutter de finesse OG
We de package but we sabi the nkoro lowkey (Back road)
Who be burger no fit get OT
Use your upper for the ama we de chop novice (Chaolin)
Who dey middle na who chop OC
If you can\'t stay woke make you just go sleep (You can\'t cope)
Too much yapping make you talk OP
You are talking to the Don If you don’t know me for the
Amadi side Amadi side Amadi side Amadi side
For that Amadi side Amadi side Amadi side Amadi side
For the Amadi side Amadi side Amadi side Amadi side
For that Amadi side Amadi side Amadi side Amadi side
Allow me to share a little wizzy i know
You will be left if you don\'t know the right road
I can be Ajebutter I can be an agboro
But I\'m a chill guy me no like gbas gbos
Amadi-ama lifestyle it really catches up
Nobody is an island everybody get e own
E go reach everybody nobody e no go hold
You can be an Asian alien all the way from Bangkok
You\'re gonna think you\'re crazy and you lost your handle
The Ama teach you what you nuh fit learn in that school
The warning sounds funny no be say I crack joke
Because you think we hanging so you wanna hang too
Your FOMO and your follow follow turn you okpo
If your brain hit traffic its gon be a go-slow
Amadi-ama life is a really fast road
That\'s why I\'m living lowkey in Ogbogoro
My face show
For the Amadi side Amadi side Amadi side Amadi side
For that Amadi side Amadi side Amadi side Amadi side
For the Amadi side Amadi side Amadi side Amadi side
For that Amadi side Amadi side Amadi side Amadi side
You need to see full gist with your two eyes
Because I no de tell tales by the moonlight
Some evil eyes looking but no get a good mind
And any hater watching promise you go soon blind
If you no like me I no send you guy
Just wanna get the bando in a huge bite
Amadi coordination we not the same size
Can open you a shop if we wanna pay price
We don\'t like altercation we love to play nice
Nobody is opposing we don\'t wanna take sides
You mock my mediation sayin that I cannot fight (ha ha)
The way you talk e funny be like you go chop rice
Or you go chop five aggressive lunch time
Can turn into a menace them go tell you \"don\'t cry\"
I walk it like I talk it me no sabi fake life
Living my best life wanna have a good time
Na the vibe
For the Amadi side Amadi side Amadi side Amadi side
For that Amadi side Amadi side Amadi side Amadi side
For the Amadi side Amadi side Amadi side Amadi side
For that Amadi side Amadi side Amadi side Amadi side
Written by: Daibi Jason
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...