album cover
Konkobility
11
Music
Konkobility was released on March 16, 2026 by DJ PappyT as a part of the album Konkobility - Single
album cover
Release DateMarch 16, 2026
LabelDJ PappyT
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
DJ PappyT
DJ PappyT
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
DJ PappyT
DJ PappyT
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
DJ PappyT
DJ PappyT
Co-Producer

Lyrics

Zazaza…
Konkobility
Mrbility
Masterbility
Agibility
Longevity
Possibility
[Verse 1]
Kilofe?
Wetin you say?
Wetin you want gan?
Wetin you dey find?
For this zanga
For this logoon
Kilo wa gan na
Wetin you dey find?
What are you looking for?
So sa ko nu
Kilode to re b eni to loko lo ru
[Chorus]
Konbility
Mrbility
Masterbility
Agibility
Longevity
Possibility
Konbility
Mrbility
Masterbility
Agibility
Longevity
Possibility
[Verse 2]
I no be Ayra Star but I be star
Follow me Mona Lisa
You know for instance
I see that girl
Wey get big big back
For my backyard
I say hello
How are you doing?
Kilode gan gan
Kile gbe gan e
Ti shey di e fe ma redi
[Chorus]
Konbkility
Mrbility
Masterbility
Agibility
Longevity
Possibility
[Bridge]
Shey you know
Shey you know
Shey you know
For this town
We dey para
We dey vex
We dey enter
To ba shey
I dey craze
Me no like to vex
Me no wo ejo anybody
Make you stand well ehh
Kilomo
Kilode
Kilogbe
Kilogbe
You know say the guys dem dey for here
Everybody dey for here
Kilode
Kilofe
Make I rock your body’s do re mi
Kilode gan
Kiloso mo gbo oo
Kilofe gan gan gan
To ba gan gan
We dey turn on Omolope
Turn nu gan gan gan
We dey gan gan
We dey turn nu Omolope
Gba ope
[Outro]
Oya wake up
Ma lo su le
Kilo we
Kilo sa gan gan
Kilo we
I dey enter the place
I dey wan enter the place
Me I dey find my way
Running my race
Finding my money
Running my race
Heaven go open my gate
amin oo
Konkobility
Mrbility
Masterbility
Agibility
Longevity
Possibility
Konkobility
Mrbility
Masterbility
Agibility
Longevity
Possibility
odun mo mi
odun mo mi
odun mo mi oo
Written by: DJ PappyT
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...