album cover
OWO
album cover
OWO was released on June 19, 2026 by BelieverXXX as a part of the album OWO - Single
June 19, 2026
LabelBelieverXXX
LanguageEnglish
BPM150
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Yeah
Wah ah
Niva gone ah
Yeah
Master T, Jagbari premium
Some **** still dey press money
Webi say them never see pool
For don jetide
Kokosaba don dey dey body
For now won
Sample my batu I go handle
Togo kill yourself omo
Life no go far
Okere be shatta pandu
Just get the mula
Work smart o le ma slaku
Nitin wey dey chew me
Oluwatisan fool me
Omo heaven know me
We rapper no plenty
Eh eh
Owo ti ba ji
Owo ti ba su
Owo pound sterling
Owo dollar
Owo euro
Owo naira
Owo everyday
Owo ti ba su
Owo ti ba ji
Owo dollar
Owo euro
Owo kilode
Owo mo ridi
Owo
Money on my mind
Money in my brain
Money on everything I do
I can't think the same
Mo ko to le mi way I dey find the pain
Oga if you no find the rapper
Dem go chop your brain
No lose guard o
Steady dey find o
You no be child o
Fight for your life o
She shebi wack o
Gotta get the bag o
Chapa be El Chapo
Yeah yeah
Owo ti ba ji
Owo ti ba su
Owo pound sterling
Owo dollar
Owo naira
Owo everyday
Owo ti ba su
Owo pound sterling
Written by: Gafar Amodu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...