album cover
catch my flow
album cover
catch my flow was released on May 31, 2026 by Wayve as a part of the album catch my flow - Single
May 31, 2026
LabelWayve
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

e no go born dem
oya warn dem
no body fit to cause problem
put am on my life
I say put am on my conscience o
5 and 6
wey go make sense o
on God
make we put am on God
all my life i dey put am on God
let them know sey na we be the boss
na we be the king
na we be the…..
oya catch my flow
I no go let you go
you no go let me go
kuku let people know
oh uh oh uh ohuhoh
oya catch my flow
i no go let you go
you no go let me go
kuku let people know
olaan o
kofunmi
jofunmi
kofunmi
jofunmi
baby come and dance o
yeeeee
make you shake am 3 times o
oh oh oh
you’re my life o
everything you say
sey me
sey me like o
i no go lie your body nice o yeah
I no go lie
it give me life o wowowow
oya catch my flow
I no go let you go
you no go let me go
kuku let people know
oh uh oh uh ohuhoh
oya catch my flow
i no go let you go
you no go let me go
kuku let people know
olaan o
fire on your body
cause your body too dey hot baby
malo felomi shemi
tori president nimi
oh oh
buh me i no go lie sey na you wey I want baby
would you stay by my side baby ??
make I give you good love baby
Written by: Faid Akande
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...