album cover
Temple Run
3
Alternative
Temple Run was released on May 22, 2026 by Olakitz as a part of the album Temple Run - Single
album cover
Release DateMay 22, 2026
LabelOlakitz
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM105

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Olakitz
Olakitz
Performer
Rahman Yusuf
Rahman Yusuf
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Rahman Yusuf
Rahman Yusuf
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Csmile Beatz
Csmile Beatz
Producer

Lyrics

Ayo kitz
What's up brother? you good?
Man I'm not good
**** I'm not good
**** I feel lost
I feel confused
I feel like I don't even know what's next for me ****
But I just gotta keep it pushing you know
Kitzbaby
But i say less
More actions
Wetin eye don see say nobody can tell
We no dey talk too much
All my life I'm on road o my bro I've been runnin'
Like I dey for temple run
Cos I get goal, so you cannot catch me sleeping
2 seconds mo ti lo
(omo mo ti lo uh)
Put my phone back on dnd
Cos I know dem shawties be texting me
I got plans and I'm locking in
Cos I gats to show dem for industry
Y'all gon know who the fuck is Kitz
I dey come with biggi machinery
My head dey hot e be burning since
And nobody water fit quench me
Bro my energy high cos I'm charged up
You know eye for an eye, na the normal talk
And I like my girl in her bumper short
I done pay all the prize, no repercussion
I don fall many times and I stand up
Me done come very far, so I can't give up
Dem go talk say na jazz, when e don pay off
So I buckle my shoes and I don take off
Less
More actions (ah ahn)
Wetin eye don see say nobody can tell
We no dey talk too much
All my life I'm on road, o my bro I've been runnin'
Like I dey for temple run
Cos I get goal, so you cannot catch me sleeping
2 seconds mo ti lo
(omo mo ti lo uh)
But i say less
More actions (ah ahn)
Wetin eye don see say nobody can tell
We no dey talk too much
All my life I'm on road, o my bro I've been runnin'
Like I dey for temple run
Cos I get goal, so you cannot catch me sleeping
2 seconds mo ti lo
(omo mo ti lo uh)
Written by: Rahman Yusuf
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...