album cover
Blessings
616
Afro-Beat
Blessings was released on May 29, 2026 by POPPILL as a part of the album Blessings - Single
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:00 - 00:05
Blessings was discovered most frequently in the first few seconds of the song during the past week
00:00
00:25
00:50
01:00
01:45
00:00
02:39

Credits

PERFORMING ARTISTS
Poppill
Poppill
Performer
Perlz
Perlz
Performer
Hydiz
Hydiz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adeniyi Oluwapelumi Emmanuel
Adeniyi Oluwapelumi Emmanuel
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Oluwapelumi Oloyed Reuben
Oluwapelumi Oloyed Reuben
Producer
Damilola Gabriel Akafo
Damilola Gabriel Akafo
Mixing Engineer

Lyrics

Forget all the loses
make you hustle alone
Make God fit show me mercy
Make I fit find my goals
I’m taking it personal like flood
If you see my flows
Cuz I go ball like dembele
No Lele
Kemi na ma sho
Kin man Jo ooo
Unleash
Ti owo ba de wan ma mo mi
This year nah my year
Una go de hear
I go get this money
Wan ni mo sabi
If he easy make you copy cat
Journey of a thousand mile
Begin with a step sho mo ni
Shey you notice
As I Dey face my 1 or 2
Make I no overdo
When joy is coming make my blessings raise to power 2
You no actor no Dey loose
Put yourself in my shoes
When joy is coming make blessing raise to power 2
See
money fit to make me loose my steez
As omope you no holiday
But we just Dey find way
Stand gidigba on my feet
Hmm cuz I no Dey sleep
Money and song make me find my peace
Cuz me I no fit to jabo mo de pe oloun oh my gee
Find money
Looking for the way Forward
As I Dey waka kurukere make I no go fall
Because I no Dey rush
I Dey cut my coat oversize nhi joor
Oju ti fe pa de hard liquor
Make I hit the bar tori I Dey ball
Ki owo sha ti ma wole
Make mama ti wa okay
All on God
Unleash
Ti owo ba de wan ma mo mi
This year nah my year
Una go de hear
I go get this money
Wan ni mo sabi
If he easy make you copy cat
Journey of a thousand mile
Begin with a step sho mo ni
Shey you notice
As I Dey face my 1 or 2
Make I no overdo
When joy is coming make my blessings raise to power 2
You no actor no Dey loose
Put yourself in my shoes
When joy is coming make blessing raise to power 2
Written by: Adeniyi Oluwapelumi Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...