album cover
Since 2019
album cover
Since 2019 was released on June 5, 2026 by Dredz under exclusive license to PDS RECORDS as a part of the album Since 2019 - Single
June 5, 2026
LabelDredz under exclusive license to PDS RECORDS
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

And now you see when the guys pulling up
And now their kele
Dem Dey dance to my song
Dem see me dem Dey wan feel among
Since 2019 I left the family
Trying to find my peace
Better part of me
Trying to get the money
On my own no apology
But this scars you see
They part of me (proud of me)
I ain't got enough
But I'm proud of me
E get many things
Wey my eye don see
Brother man e get many things
Wey my eye don see
But this scars you see
They part of me (proud of me)
Ohhhhh
Shoutout to my guys
Dem know
Na dem been tell me
make I enter studio
Say if I grind e go show
I go blow
Ah ah ah oh
And now you see
When the guys pulling up
And now their kele Dem dey
Dance to my song
Dem see me dem Dey
Wan feel among
Ohhhhh
Shoutout to my guys
Dem know
Na dem been tell me
make I enter studio
Say if I grind e go show
I go blow
Ah ah ah oh
And now you see
When the guys pulling up
And now their kele Dem dey
Dance to my song
Dem see me dem Dey
Wan feel among oh o
Na wetin I go do
Na wetin you go do
Na wetin you go do
When the world depend on you
Na wetin you go do
When your family and friends
Dey your neck
Even the hater wey Dey pretend
Things wey dem do me
Me i swear I no send
Wish death on me
Aje Ọlọ́run má je
Me I pray for my family and friends
Me I want make everybody Dey ok
I say now
Shoutout to my guys
Dem know
Na dem been tell me
Make I enter studio
Say if I grind e go show
I go blow
Ah ah ah oh
And now you see
When the guys pulling up
And now their kele Dem dey
Dance to my song
Dem see me dem Dey
Wan feel among
I say now
Shoutout to my guys
Dem know
Na dem been tell me
make I enter studio
Say if I grind e go show
I go blow
Ah ah ah oh
And now you see
When the guys pulling up
And now their kele Dem dey
Dance to my song
Dem see me dem Dey
Wan feel among
Written by: Chika Clinton Ikeano
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...