album cover
Benincizzy
2
Hip-Hop/Rap
Benincizzy was released on May 25, 2026 by 3324683 Records DK as a part of the album Benincizzy - Single
album cover
Release DateMay 25, 2026
Label3324683 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Credits

PERFORMING ARTISTS
Naijaboy
Naijaboy
Rap
COMPOSITION & LYRICS
SK JL
SK JL
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Naijaboy
Naijaboy
Producer

Lyrics

Laho ladia eko, on the first night
Kpo hazel, still dey on my aza from the first time
Iye mwene give me wahala e no be game time
Adagbo gballers go fit yenk you ovbie Crenshaw
If you no dey hear word u no be glorious pikin
When you exchange time e come be like say you dey lose money
They wanna have fun
Or na to evil receive
Money wey she see for my hand
No be smallest of things
I be the first one
They fight for the next of kin
And for the rap game who wan try am with me?
Stanskovic, Naija AKA para king
We don give am for UK
Do am for France
Do am for Barça
Se ni Amsterdam
Omo kilo con short?
Bust down doors omo kilo con that
Big fat sticc in and out the chop-shop
Hot line bling cutting out the bad-blood
Tall chocolate, melanin Naija
Say she wanna feel me like a sticker
Twin twin stix for my otuemwẹn
Omo edo ni gogo ikhẹn ikhẹn
Omo edo mure igho, Aize na ẹwẹ
Scarscity for ring road with your shekens
Omo kilo kan mi im too busy for Benincizzy
For Benincizzys
Tell am say life e no be easy
Tell am
You no fit, life e no easy
Kilo
I don dey bust brains
Said you wanna have fun
Person wey no guide
You think say
E fit go outside us?
Omo lomo pass all the sweet sugar
When the cana dey ur brain
You no go maintain shoe guard
They pose with followers
Wey no dey follow in real life
So When it's vice a visage you know I don't waste time
So If you're hearing this track
It's too late I already made time
To get alla ur pees
But man know
Dem man nuh have a dime, like
They'll use a **** for the limelight
Don't let a culture vulture breach you from the dark light
Music is our sense, black lives, our right
Oyibo people dem just dey steal guy
Na to stay indie with my real guys
Ovie Bini we no dey forget anything
Omo, If na to talk nonsense
You know say dem go dey there
I dey fast fast for the fuga money come like Seychelles
Be like say the party no even scatter
Okoko ekenhuan laho, murẹ' Ada
Black instinct, steppin in the picture
Said she got it on me from the sweetshop
Nah crop me and my guy out the picture
Oriental chick, trouble black Asian
Wetin I no fit cook for my kitchen?
Double shine and light the light coming like hyenas
I'm still stepping with rovers
Rovers with mopeds who gone lay your egg of on a sofa
And man throw a 3
This for the steppers and juggers
Who been banging for years
Omo wa akpa imọ
Laho, charge azamwen igho imẹ owa ofọnẹ
Sẹ you sure say e true?
No be for Okada e dey cruise?
Then he came round with the broom in the room
Phoning up Gatti and he know what to do
Phone up the guys and you know he gon shoo'
Phone up the guys and you know what to do
3 up the guys you know we already gon, shh
Written by: SK JL
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...