album cover
Slow Whyne
28
Afro-Pop
Slow Whyne was released on May 29, 2026 by Eeflat Records as a part of the album Slow Whyne - Single
album cover
Release DateMay 29, 2026
LabelEeflat Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bright Excel
Bright Excel
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Bright Excel
Bright Excel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Eeflat
Eeflat
Engineer

Lyrics

I love the touches you dey give me all night
E be like fever wey dey catch me all night
Say this your love dey make my fire ignite
Sweet love wey dey make me feel nice
We go make love till the morning ahn
Make you no go do me corny ahn
E geti something wey I believe
Say you be the person wey go do me right ahn ahn
Say make you slow whyne
Make you slow whyne whyne
Make you slow whyne
Make you turn around
I got the good vibes
I got good energy for the night time
Night time
Go down baby turn around
Make you slow whyne
Make you slow whyne whyne
I got the good vibes
I got good energy for the night time
Night time
Fit to kill a person for your love
I go shoot my shot
I no fit comot, if you do no wrong
And all around the world me I don dey walk
But nobody fit be like you
You you you you you
To talk about the feelings that I am feeling
Resonating all the emotions in my mind yeah
I fit to fly you to the moon under a minute
And everything I said, baby I mean it
To talk about the feelings that I am feeling
Resonating all the emotions in my mind yeah
I fit to fly you to the moon under a minute
And everything I said, baby I mean it
Say make you slow whyne
Make you slow whyne whyne
Make you slow whyne
Make you turn around
I got the good vibes
I got good energy for the night time
Night time
Go down baby turn around
Make you slow whyne
Make you slow whyne whyne
I got the good vibes
I got good energy for the night time
Night time
Written by: Bright Excel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...