album cover
Blessings
7
Music
Blessings was released on May 30, 2026 by Independent as a part of the album Blessings - Single
album cover
Release DateMay 30, 2026
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Credits

PERFORMING ARTISTS
FlipYon
FlipYon
Lead Vocals
Joseph Kofi Baah
Joseph Kofi Baah
Chorus, Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Joseph Kofi Baah
Joseph Kofi Baah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Harrison Richard Ofosu
Harrison Richard Ofosu
Producer, Mixing Engineer

Lyrics

Bless me now.
Oh Lord I’ve under this weather Mmm
For a long time now.
Adey pray say, one day your blessings go dey dey cool me down.
Go dey cool me down
Cool me, cool me, cool me down
Go dey cool me down
Mi step pan dem
All these neggas wey dey hate on me last year, Mmm.
Dem dey wish me well.
Dem dey wish say
Dem dey talk say, Mmm
Abi one of them
But time no be property
Adey another level
Oh-oh.
Level oh, level, level, see
Fire oh, fire oh
Blessings like a fire oh, fire oh
Dey burn my body
Ano fit loud um, Baba God dey work um
Dey work um, oh no
Fire oh, fire oh
Blessings like a fire oh, fire oh
Dey burn my body
Ano fit loud um, Baba God dey work um
Dey work um, oh no
On my ten toes every day on my ten toes.
Trapping every day with the mandem we dey pan road
No time to stay home, home.
Adey on the grind o
Dey on the grind o
All the time, all the time
See, on my own
Searching for the dough oh
When I smoke the weed, I know imma sin in it.
But I pray for grace and mercies over me.
Cause I believe.
My God go make me boss of my win.
Ano ago lie.
Ebi God ebi God go do am for me
Do am for me ee.
So mi dey
Dey pan yon
Father Lord, na you go do am oh.
Do am oh
Ano fit lie, you be blood
Guide me Lord and bless me now and forever more
Forever more
Fire oh, fire oh
Blessings like a fire oh, fire oh.
Dey burn my body
Ano fit loud um, Baba God dey work um
Dey work um, oh no
Fire oh, fire oh
Blessings like a fire oh, fire oh
Dey burn my body
Ano fit loud um, Baba God dey work um
Dey work um, oh no
Written by: Joseph Kofi Baah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...