album cover
Special Feeling
album cover
Special Feeling was released on June 26, 2026 by Audio-Nerd Music as a part of the album 33
Album33
June 26, 2026
LabelAudio-Nerd Music
LanguageEnglish
BPM96
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

So used to keeping things to myself
This time I'll be somebody else
Take a deep breath, and I say to myself
Let it go
I need a special feeling wey go make me happy
My eyes dey red
Who dey hear now?
Who dey here now?
I need a special feeling wey go make me happy
Eyes dey red
My eyes dey red
Who dey hear now?
Who dey here now?
Now tell me
Wetin I go do to make my life comfortable?
I dey worry I dey wound myself
I too dey worry, but I'm focused on the goal
Allow me make I cure myself
And imma
Imma need it soon, not later
Like, quick quick
Uno, dos, tres
E no easy
Man dey stressed
There's a war going on inside my head
I need a special feeling wey go make me happy
Eyes dey red
My eyes dey red
Who dey hear now?
Who dey here now?
No hugger, but I'm stuck to the trees
Take a trip, and I'll be back in a week
Life is giving medusa
Na from one problem to another
So therefore
Imma need it soon, not later
Like, quick quick
Uno, dos, tres
E no easy
Man dey stressed
There's a war going on inside my head
I need a special feeling wey go make me happy
Eyes dey red
My eyes dey red
Who dey hear now?
Who dey here now?
(I don't got so much experience in this thing)
(Better face it, saving you is from your inside)
(Or you are going on this outside eh eh)
So therefore
Imma need it soon, not later
Like, quick quick
Uno, dos, tres
E no easy
Man dey stressed
There's a war going on inside my head
I need a special feeling wey go make me happy
My eyes dey red
Who dey hear now?
Who dey here now?
Written by: Akinwunmi Tesleem Jabar, Anslem Albert Ogwah, Oghenero G. Umuowhero
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...