album cover
Pack Am
9
Music
Pack Am was released on June 19, 2026 by BSB NATION RECORDS as a part of the album Pack Am - Single
album cover
Release DateJune 19, 2026
LabelBSB NATION RECORDS
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Vickenbsb
Vickenbsb
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Victor Ani
Victor Ani
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Risky
Risky
Mixing Engineer, Mastering Engineer, Producer

Lyrics

We Dey park am Dey go.
Body full and e be like tattoo
7 gee and kpo na bakky
Money way, we Dey be like zombie
We Dey do like zombie.
We Dey park am Dey go.
Body full and e be like tattoo
7 gee and kpo na bakky
Money way, we Dey do like zombie
We Dey do like zombie.
Big dreams, no sleeping
All night, we creeping
Blessing, we receiving
Everyday, thanksgiving
Money flow money flow
Make it steady no de slow
Make it steady no de slow
We Dey park am Dey go.
Body full and e be like tattoo
7 gee and kpo na bakky
Money way, we Dey be like zombie
We Dey do like zombie.
We Dey park am Dey go.
Body full and e be like tattoo
7 gee and kpo na bakky
Money way, we Dey do like zombie
We Dey do like zombie.
We Dey park am Dey go.
Body full and e be like tattoo
7 gee and kpo na bakky
Money way, we Dey do like zombie
We Dey do like zombie.
We Dey park am Dey go.
Body full and e be like tattoo
7 gee and kpo na bakky
Money way, we Dey do like zombie
We Dey do like zombie.
Early Mormor
You carry amaka
With her big Baka
She de for osapa
Early Mormor
You carry amaka
With her big Baka
She de for osapa
We Dey park am Dey go.
Body full and e be like tattoo
7 gee and kpo na bakky
Money way, we Dey be like zombie
We Dey do like zombie.
We Dey park am Dey go.
Body full and e be like tattoo
7 gee and kpo na bakky
Money way, we Dey do like zombie
We Dey do like zombie.
We Dey park am Dey go.
We Dey park am Dey go.
Written by: Victor Ani
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...