album cover
So Edey
1
Music
So Edey was released on June 23, 2026 by YawRay Music Group as a part of the album Outer Lane - EP
album cover
Release DateJune 23, 2026
LabelYawRay Music Group
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM119

Credits

PERFORMING ARTISTS
Yaw Ray
Yaw Ray
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kingsley Agyapong Boateng
Kingsley Agyapong Boateng
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Joe Cliq
Joe Cliq
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Everyday wahala
Obi asɛm na woka
Obi deɛ aba na wasɔ mu twan
Obi deɛ aba na wasɔ mu twan
Wetin bi your matter?
You too get wahala
Why you come dey talk my matter say I no bi person?
Free me free me free me make I do my something
[Chorus]
Na so edey (Na so edey)
No matter what you do (Na so edey)
Dem go make you mental (Na so edey)
If you get money (Na so edey)
You no get money (Na so edey)
Dem go make you mental (Na so edey)
[Verse 2]
See me today see me again
Dem go talk say ano get fie
Nam bɛkyerɛ menni baabi da
These people no go make I rest
So get out the way get out the gate
Leave me alone make I do my thing
Because you **** wanna see me cry
You **** you **** wanna see me die
You you **** never see me shine
You you **** you **** never see me smile
See my way again
[Chorus]
Dem go make you mental (Na so edey)
No matter what you do (Na so edey)
Dem go make you mental (Na so edey)
If you get money (Na so edey)
You no get money (Na so edey)
Dem go make you mental
(Na so edey)
Written by: Kingsley Agyapong Boateng
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...