album cover
Move me like Bongo
Music
Move me like Bongo was released on June 12, 2026 by Chizar as a part of the album Bongo what else - EP
album cover
Release DateJune 12, 2026
LabelChizar
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM134

Credits

PERFORMING ARTISTS
Chizaram Franklin Afunanya
Chizaram Franklin Afunanya
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chizaram Franklin Afunanya
Chizaram Franklin Afunanya
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
GhostMadeIt
GhostMadeIt
Producer

Lyrics

i don dey hustle tey tey but i no fit talk am
(cos e never pay me )
dem love me die but them nofit talk am
 
abeg play me something relaxing make i dey sip my tombo
i need gbedu wey go make me dance wey go move me like bongo
abeg play me something relaxing make i dey sip my tombo
i no take anybody life i nogo fit put my own
chai
((la la la la
((pitakwa chai
(( jah jah , anya anya
bad energy far away
 
you cant see me in argument
i no too like stress
i no com like pretence
i no like to vex
follow me shayo
we just turn good friends
lets keep on rocking
but i really love respect
treat me like am worth
i don't give a fuck
if you are lacking home training
is really not my fault
i'ave been working all along
i don't need your words
i know most of us
we've been working now they are gone
don dey hustle tey tey but i no fit talk am
(cos e never pay me )
dem love me die but them nofit talk am
abeg play me something relaxing make i dey sip my tombo
i need gbedu wey go make me dance wey go move me like bongo
abeg play me something relaxing make i dey sip my tombo
i no take anybody life i nogo fit put my own
chai
((la la la la
((pitakwa chai
(( jah jah , anya anya
bad energy far away
Written by: Chizaram Franklin Afunanya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...