album cover
By Road
album cover
By Road was released on June 26, 2026 by Domo AB as a part of the album Prodigal Son
June 26, 2026
LabelDomo AB
LanguageEnglish
BPM70
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Chorus
Long time I dey road
Journey so long e check like I pass by road
But Jehova dey I dey hold on my own
One day we go go our home our home
X2
Verse 1
Dem say Domo make am
Yeah I make am boys dey call I ignore am
No be so eeiiii we all dey search dollar
For the come up
Any way any means
Oh broda
Me a hustle hustle saaa wey I taya
I dey pray say God go show us favor
I dey pray say God go lift we higher
Oh my days
Joe I taya taya ruff
Life make I conf
But I no dey bore
I go make am by force
Na we no go stop
One day e go source
Yaweh he endorse
He say he go make me boss
Written by: Dominic Opoku Tuffuor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...