album cover
Alright
album cover
Alright was released on June 10, 2026 by Panda Magic LTD as a part of the album Alright - Single
ReleasedJune 10, 2026
LabelPanda Magic LTD
LanguageEnglish
BPM95
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

OY Boys
OY Boys
These OY boys no dey hear word
Them don start again
Ooh, ah-ah-ah
Yeah
Magic
Heavenly Father, I hope say you dey hear am? (Chai)
Belly dey rumble, of course man gats chop na
Rent don pass and landlord just dey para for the boy(Uwa)
Chineke me be like everything wan scatter but
Gbedu for my soul, backy for my hand
Tonte load the beat you fit still put second verse, I'm the boss
Anything I talk them no get choice but to listen
Ifeanyichukwu God bless my voice
Symbol of hope but one day e go show
Them feel say I don loss but my chi sabi the road
Steady drawing maps, maps wey I go use blow
Who needs the crowd, fuck numbers, I'm Da Vinci with the code
On the road all night
It's cold, alright
It's hard to stay sane when your soul's out there looking for peace
Type of peace I probably would never find
Lord save my soul as I grind and take care of my mind
Save my soul, take care of my mind
Lighten my load as I'm daily on my grind
Save my soul, take care of my mind
Lighten my load as I'm daily on my grind
Everything's gonna be alright
Everything's gonna be alright
Everything's gonna be alright
Everything's gonna
Everything's gonna be alright
Everything's gonna be alright
Everything's gonna be alright
Everything's gonna
Symbol of hope but one day e go show
Them feel say I don loss but my chi sabi the road
Written by: Precious Ifeanyi Emeh

Loading...