album cover
Paper
331
Music
Paper was released on April 6, 2024 by YG Music Gang as a part of the album Paper - Single
album cover
Release DateApril 6, 2024
LabelYG Music Gang
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Lyrics

Young God again ooo ye
ManyaDoL
Ye ye ye Ye ye ye
Nobody hold me I'm no pris*ner
Dem no fit price me I get compass
Make them Dey see the star
Their juju and their jazz don cast
Omo ope mi no go reason am
Steady I Dey work no get petty time
Me I Dey pray for my peace of mind
Plotting for the bigger bag
Wey go sha make me smile
For this life wey we Dey oo
We Dey struggle just to get paper
Omo no be play play
Omo no be play play ko se re
My brother no be lie ooo
Oju ri we don suffer
Omo no be play play m
Omo no be today ko se re
Eyes wey see 99 no fit Dey fear 100
My hustle put it on a 100
You know say fire burn them
No be my fault I try warn them
Ehh eh
Komije bi breadi breadi
Cruising in in a Bentley Bentley
Mercedes Benzi Benzi
Now she tell me say she ready ready
So many things running on my mind
Many people no fit understand
When I quiet I Dey reason my life
I no go run
So if you see me with my backwoods
I just want my peace of mind
Make I Dey puff puff pass
Make I relax my mind
Plotting for the bigger bag
Wey go sha make me smile
For this life wey we Dey oo
We Dey struggle just to get paper
Omo no be play play
Omo no be play play ko se re
My brother no be lie ooo
Oju ri we don suffer
Omo no be play play m
Omo no be today ko se re
Written by: Achinike Chukwuebuka Joshua
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...