album cover
Arise
172
Afro-Beat
Arise was released on June 26, 2026 by Zippy city recordz as a part of the album Arise - Single
album cover
Release DateJune 26, 2026
LabelZippy city recordz
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mr K
Mr K
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Moses Kelechi Nnanyelugo
Moses Kelechi Nnanyelugo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mirakilouz Beatz
Mirakilouz Beatz
Producer
Davibemix
Davibemix
Mixing Engineer

Lyrics

Some bad man wan spoil our land
The one wey dem dey call giant don dey beg for sand
We dey look e dey get bad bad
Abi we dey wait make the trumpet sound
Anywhere you dey I go play my part
When e come for voting I go use my card
Gone are the days dem say I no count
If I stay like zombie, the fire go soon reach my side
Naija arise
Light go conquer night
Naija arise
Together we go win this fight
Naija arise
Make we take our stand
Naija arise
No more silence
No more fear for our land
To government, to leaders
E don tay we dey ask how far
We don tay for this mess
The matter e don loud
The people say dem want change
When e start dem go ja
I no come to point hands
But to ask say
Anywhere you dey make you play your part
When e come for voting make you use your card
Gone are the days dem say you no count
If you stay like zombie, the fire go soon reach your side
Naija arise
Light go conquer night
Naija arise
Together we go win this fight
Naija arise
Make we take our stand
Naija arise
No more silence
No more fear for our land
Written by: Moses Kelechi Nnanyelugo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...