album cover
Traffic
album cover
Traffic was released on June 16, 2026 by Son Of Man as a part of the album Ben-Adam - EP
June 16, 2026
LabelSon Of Man
LanguageEnglish
BPM87
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Issh walahi
I cannot decamp, Issa do or die
I said to God say I dey loose my mind
E tell me nigaa either this or that
I start to look for peace in things without meaning
I start to shine my 32 without reason
I take faith hold my breath in anything
Cos if anything, only God can save if anything
I take the broad road wey everybody know
I enter potty water wey nobody know
I see my demons n I face it as I go
Fight it as I grow, brother e no easy for d road
All I got left is asking
Please help me
I'm just asking
Please, help me
Please Come for me
I dey traffic
Please, come for me
Okay I focus on d road
focus on d road
D journey sef na fitness on im own
Me just steady digging up for gold
Let it not be told
that I lived and nothing dey to show
God forbid that kind thing
Omo any rate I'll take it no capping
I still get faith brother na just timing
I take saccharin I take it with vitamin
Start to elevate I take cheap dopamine
I scream Holy Ghost make e take the steering
Through the bends and dark where the weak start missing
If my strength fail, I beg you come reach me
Reach me
Please Come for me
I dey traffic
Please, come for me
Written by: Chimdindu Josiah Igwenagu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...