album cover
OPUEH
album cover
OPUEH was released on June 10, 2026 by 9818182 Records DK as a part of the album OPUEH - Single
June 10, 2026
Label9818182 Records DK
LanguageEnglish
BPM63
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Craa, on a bad mood mehn, bmp again
Opueh ,Opueh ,Opueh ,Opueh ,Opueh, ,Opueh
They find money everyday I Dey work
Like Rihanna, me I Dey put in work
No go dey play with me, my **** tough
As we dey work, make we Dey see results
Any negativity, Dey my door
I pray to Baba God make E comot
She want my love and she want it by force
When I give it, I'm giving it all
You know dey work, but you wanna shop
When you know Dey strive, no expectation
She say she like the way me I dey f**k
She never see **** like me before
You no fit hear this one, no shake your body
No put your family problems on me
Without money no girl go call you honey, the country hard, E no easy for me
Pray, Opueh , say she want my love
Opueh , say she want my body
Opueh, if you want my money
Opueh, baby, shake it for me
Opueh, baby, give me doggy
Opueh, And I give it to her
Opueh , yeah, yeah, yeah
We be VIP, we are not regular
Dem want know my moves, check the compass
Na steady A dey for my report card
Na you make me dey fight, Harry Potter
Dem want release my noddles but I know dey fear
Your girlfriend leg no go hard me to spread, why you think say **** pull up with Benz
Money dey body ,you know no CBN
Show me the love when I still dey around
When I don go, my **** no fake am
She ready for war, Omotenagbama
Say today na today cosiwahala
When money nor dey no girl want gree stay
Find the money like I be dangote
Money and evening, my mama dey pray
I dey go up like this and my down go tay
Pra, Badman party
Restore BMP
We still dey lick that blue num num
All the Tongue blue , throw away
Written by: Restore Bmp Hope
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...