album cover
Bless me
album cover
Bless me was released on July 15, 2026 by The Black boys from the eastside as a part of the album Win or Win
July 15, 2026
LabelThe Black boys from the eastside
LanguageEnglish
BPM71
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

O lord bless me now
Bless me now
Ahhh ahhh
For long I've been on the road steady grinding to get the owo
Too many shit on my head like a load see my cross I dey carry am alone
Olisa nyenu anyi Ngozi ka anyi biri we na anyi ewe go mmeri
Ndi odinaka ga emekwa anyi nkari maka oburu na anyi ewe taro money
Every night you sleep wake up the next day I suggest you thank jehova
With him everything digodi possible na why the street dey call am omega
I no dey hate on any man na why you see my life I just dey prosper
My life soft like my wife nyash na why I dey ball harder
Bless me bless my homies the same time
Make we dey ball the same time
At a time no time to Check time
But in a time we still have a long time
Aaahhh ahhhhh
Bless me now
Bless me now
Ahhhh ahhhh
If you bless me now
I no go let you down I go bless others
Bless me now
Bless me now
Ahhhh ahhhhh
If you bless me now
I no go let you down I go bless others
For long I've been on the road steady grinding to get the owo
Too many shit on my head like a load see my cross I dey carry am alone
Olisa nyenu anyi Ngozi ka anyi biri we na anyi ewe go mmeri
Ndi odinaka ga emekwa anyi nkari maka oburu na anyi ewe taro money
Aaahhh ahhhhh
Bless me now
Bles me now
Ahhhh ahhhh
If you bless me now
I no go let you down I go bless others
Written by: Emmanuel Makuochukwu Ablack
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...