album cover
DON DEY
6
Afro-Beat
DON DEY was released on June 19, 2026 by Zurichmusiq as a part of the album DON DEY - Single
album cover
Release DateJune 19, 2026
LabelZurichmusiq
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM82

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tacari Romero
Tacari Romero
Harmony Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Tacari Romero
Tacari Romero
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
SAUS
SAUS
Producer

Lyrics

I don dey
I don dey
I don dey
I don dey
I don dey
I don dey
I don dey
I don dey
Okay me and I me brothas complete
Brotha come see
Brotha we get loyalty
Kalabari I be royalty
Wey I knack her she addicted to me
All dis balance make dem gallies foolish
Ah we really cruisin (I don dey)
Body hot I'm coolin (I don dey)
Oh you dey wine
No go waste my time
Gallie evritin fine
Make dis wahala no go intertwine
Dem ask me when I come lagos
I don dey
Ask me when I come PH
I don dey
She wan see me for her Bday
I don dey
I don know where she dey oo
I don dey
Dem ask me when I come lagos
I don dey
Ask me when I come PH
I don dey
She wan see me for her Bday
I don dey
I don know where she dey oo
I don dey
GPS location they know I
I don dey
If na mainland or island E no matter
I don dey
Which way omo tell me which way
She no dey talk too much
She skip di foreplay
She make me colo wey she whine for me
And all dis views baby
I don dey
Oh you dey wine
No go waste my time
Gallie evritin fine
Make dis wahala no go intertwine
Dem ask me when I come lagos
I don dey
Ask me when I come PH
I don dey
She wan see me for her Bday
I don dey
I don know where she dey oo
I don dey
Dem ask me when I come lagos
I don dey
Ask me when I come PH
I don dey
She wan see me for her Bday
I don dey
I don know where she dey oo
I don dey
I don dey
I don dey
I don dey
I don dey
I don dey
I don dey
I don dey
I don dey
Dem ask me when I come lagos
Ask me when I come PH
She wan see me for her Bday
I don know where she dey oo
Dem ask me when I come lagos
Ask me when I come PH
She wan see me for her Bday
I don know where she dey oo
Written by: Tacari Romero
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...