album cover
a$apu
332
Alternative
a$apu was released on July 10, 2026 by japtain cack records as a part of the album a$apu - Single
album cover
Release DateJuly 10, 2026
Labeljaptain cack records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM141

Credits

PERFORMING ARTISTS
ARTSALGHUL
ARTSALGHUL
Performer
abiodun olabiyi
abiodun olabiyi
Vocals
Ademola Abiodun Olamilekan
Ademola Abiodun Olamilekan
Dialogue
COMPOSITION & LYRICS
abiodun olabiyi
abiodun olabiyi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
ARTSALGHUL
ARTSALGHUL
Producer, Mixing Engineer, Mastering Engineer, Recording Engineer

Lyrics

(yeh, yeh)
I wan commot for the gutter, wetin dem dey talk no dey bother me
I get maye for australia, every night & day i dey bomb lappy
I just dey run from sapa, make oluwa blessing cover me
So i just dey for my bedroom where i dey run my p
Oya gimme update (a$apu)
I get lappy (a$apu)
I dey my lane (a$apu)
Running my p (a$apu)
I wan dey flex (a$apu)
Jolly jolly (a$apu)
I dey with your kele oni idi inla, she making it clap (a$apu)
Oya gimme update (a$apu)
I get lappy (a$apu)
I dey my lane (a$apu)
Running my p (a$apu)
I wan dey flex (a$apu)
Jolly jolly (a$apu)
I dey with your kele oni idi nla, she making it clap (a$apu)
(yeh)
For the club i dey clear the table, you know my god is able
Me i don chop the benefits, (yeh), my client na disable
Chilling in the back of the mercedes
Pouring water on my enemies
For the club, na casamigos we dey sip, no be heineken
Oncho, me & my amapiano baddie$ turn up the party
Sha'gbo, say make dem give me the cana & mix am with backy
Uhn ah, i no be wizzy, na for here i go jogodo
Uhn yahhh, just dey plizzy, your girl na olosho
She dey link up to suck (one more)
I put my kids in her butt (one more)
That shima wey you dey trust (one more)
She dey for here, i dey thrust (one more)
My kondo na heaven, she dey on her knees, i'm her god
Blowjob got me up in space, i dey feel like elon musk (mi o gbo paaaa)
I wan commot for the gutter, wetin dem dey talk no dey bother me
I get maye for australia, every night & day i dey bomb lappy
I just dey run from sapa, make oluwa blessing cover me
So i just dey for my bedroom where i dey run my p
Oya gimme update (a$apu)
I get lappy (a$apu)
I dey my lane (a$apu)
Running my p (a$apu)
I wan dey flex (a$apu)
Jolly jolly (a$apu)
I dey with your kele oni idi inla, she making it clap (a$apu)
Oya gimme update (a$apu)
I get lappy (a$apu)
I dey my lane (a$apu)
Running my p (a$apu)
I wan dey flex (a$apu)
Jolly jolly (a$apu)
I dey with your kele oni idi nla, she making it clap (a$apu)
Written by: abiodun olabiyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...