album cover
Soul
album cover
Soul was released on October 10, 2025 by No Limit Gang as a part of the album Soul - Single
October 10, 2025
LabelNo Limit Gang
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

This is fire
Oyanna
E don tey but make I act like I holy
Holy, oh ahh
I never dine today, I wan change my story
La la la
Na thinking dey make man take kpoli
Kpo kpo di kpo
E dey make me calm down if na you dey offend me
Darium and Cedar
Wetin dem dey do no concern me
I fancy my peace, na my soul be the thing I confide in
Confide in
I like it
Tell them say this side no resigning
I don rise, I don fall
Na my soul still be who I confide in
Na my abọbi, oh ahh
Hard to tell you this scenario
I don't fight for the things I know
Words in my mouth dont let it show
Let silence win like it did before
Wisdom deep but I dance alone
I let the rhythm to be my zone
Say I'm quiet, say I'm cold
Let's silence win like it did before
E don tey but make I act like I holy
Holy, oh ahh
I never dine today, I wan change my story
La la la
Na thinking dey make man take kpoli
Kpo kpo di kpo
E dey make me calm down if na you dey offend me
Darium and Cedar
Wetin dem dey do no concern me
I fancy my peace, na my soul be the thing I confide in
Confide in
I like it
Tell them say this side no resigning
I don rise, I don fall
Na my soul still be who I confide in
Na my abọbi
Wetin dem dey do no concern me
I fancy my peace, na my soul be the thing I confide in
Confide in
I like it
Tell them say this side no resigning
I don rise, I don fall
Na my soul still be who I confide in
Na my abọbi
Written by: Ugochukwu Joel Nwabueze Okpe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...