album cover

AJOKE

4Music2026
album cover
AJOKE was released on June 19, 2026 by WT4 as a part of the album AJOKE - Single
ReleasedJune 19, 2026
LabelWT4
LanguageEnglish
BPM125
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Una headmaster don come
I be captain for the pitch once once
The boy too sharp too smart no dunce
Accolade po and e no be by force
Loader load am run me my funds
Press am press am run am tom ford
Shake am shake am she shake for my front
Naso the transfer stop to dey work
See them see them see them dey form
We run am we run am we run them reform
I tell them I tell them I say na my turn
They hail me they hail me na me them want
Raise am raise am na me dey run
I be monkey wey become king kong
They wan come find where we gather come
You no fit see am as e be before
If them no vote I go win
I dey go church even when I dey sin
I dey burn grass as I dey on lean
And I dey go class make them mark am as seen
Godfather no fit catch me for scene
Them go gats wait until I complete
As I don plunder I still fit no gree
Put am for your body be like skin to skin
Put some respect on my name I'm crazy
Mr Fantastic just for the ladies
Gyalie come round tryna be my baby
She got that drip drip served in the navy
Thank you for your service and e no be fugazzi
Been a long since I been stargzing
Give me the spark man I feeling so jaded
I can't lie man I'm really just fading
Ajoke
Se mi bo se fe
Bi o se ri mi
Ma ba te mi je
Ajoke
Se mi bo se fe
Bi o se ri mi
Ma ba te mi je
(Drums)
A tun ti de
We get the craze they wan display
We score before them wan replay
Na the same mistake them still dey make
Mo tun gbede
Diamond from the coal bi ti Wande
Won fe gba ade lori ade
Ja from naija wo nu Malay
Ki la ko
Won bere ta lo ni jo
Everytime i kill the flow
I no need tell them them still go know
Ko di ko
Bend your back and go below
And if you know you wan pawo
You better bere mole ko jo
Written by: Boluwatife 'Figo' Ade-Ojo, Oladotun Jubril Quadri, Oluwafemi Greatmichael Moyin (D3kr), Vindication Folabami Hezekiah Jr.

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...