album cover
Penalty
Afro-Beat
Penalty was released on July 24, 2026 by SPRME Entertainment as a part of the album Penalty - Single
album cover
Release DateJuly 24, 2026
LabelSPRME Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Olasubomi Taiwo
Olasubomi Taiwo
Rap
COMPOSITION & LYRICS
Olasubomi Taiwo
Olasubomi Taiwo
Songwriter
Christian Nwokeleme
Christian Nwokeleme
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Christian Nwokeleme
Christian Nwokeleme
Producer

Lyrics

SPRMÉ
Ferno
Know say my eye dey for ball
Penalty when I shoot it's a goal
They no want gree me at all
Wetin concern me wetin be my own
Girl this your waist get control
Soté you no need a pole
Baby girl good for my soul
But you no good for my dome
Cuz you got me asking my mummy
Asking my auntie asking my brother
You just dey pound my head like mortar
My head no get space for another
This one backing up I no want her
I know say I no want any other
Me I'm tryna make you my lover
Keep it on the low so It's okay
She no go mind some role play
Body don dey hot like nah foreplay
She say Ferno let me get the whole flame
I no sabi I con lick her whole plate
Blow like propane in your domain
Girl e b like say nah you my soulmate
She said that she feeling me the same way and really cannot wait to just show me
So she threw the ting back
See back like this mehn I know that I no fit lack
Make I get back on track pour up the yak
I go roll one out the pack
Small small dizz just a dash
D night e go last it's way too early to crash
Know we gats live life fast I no chop breakfast gats leave the wahala for the past
Know say my eye dey for ball
Penalty when I shoot Is a goal
Dey no wan gree me at all
Wetin concern me wetin be my own
Girl this your waist get control
Soté you no need a pole
Baby girl good for my soul
But you no good for my dome
Cuz you got me asking my mummy
Asking my auntie asking my brother
You just dey pound my head like mortar
My head no get space for another
This one backing up I no want her
I know say I no want any other
Me I'm tryna make you my lover
Keep it on the low so It's okay
Oya bend low
Shake bum
Take time
Slow whine
Roll up
Show up
Pour up
More love
Bend low
Shake bum
Take time
Slow whine
Roll up
Show up
Pour up
More love
Written by: Christian Nwokeleme, Olasubomi Taiwo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...