album cover
Tilda
album cover
Tilda was released on June 26, 2026 by U-Records & Entertainment Ltd, under exclusive license to ONErpm as a part of the album Wizmel Is Lucky - Single
ReleasedJune 26, 2026
LabelU-Records & Entertainment Ltd, under exclusive license to ONErpm
LanguageEnglish
BPM192
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Tilda Tilda
Baby Jo ni bo lo lo
Where did you go my Bebe
Ileke for your waistline
Dem don cut am
This side, this side
Dem don dey yarn many story wey I no like
Now I dey cry like
Ayi ayi ayi ayi
Ayi ayi ayi ayi
Plenty water for my eyes oo
Cos my baby don die
Ayi ayi ayi ayi
Ayi ayi ayi ayi
Ambulance Ambulance
I see her picture beside ambulance for teli
Can't believe, can't believe
Say na my baby dey for the ambulance for teli
Tilly
Tilly Tilda
No be person wey fit commit suicide
I know my baby
Because I know my shawty
She no be that kind person
Too many many many questions
Wey I really get ask you Omo
My heart dey bleed
I still can't believe say my baby don die
I grab your pictures
I took ten shots
I miss your comfort Odo
Oloyin toyin tomato
Sofumi where did you go?
Tilda tilda
Baby Jo ni bo lo lo
Where did you go
Ileke for your waistline
Dem don cut am
This side, this side
Dem don dey yarn many story wey I no like
Now I dey cry like
Ayi ayi ayi ayi
Ayi ayi ayi ayi
Plenty water for my eyes oo
Cos my baby don die
Ayi ayi ayi ayi
Ayi ayi ayi ayi
Written by: ALIYU UMAR Abdullahi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...