album cover
Money
album cover
Money was released on July 9, 2026 by RHYTHM X as a part of the album Money - Single
July 9, 2026
LabelRHYTHM X
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Solidstar
Wasafi...
See dem dey wonder, wonder
Dem see me say everyday am getting farther
And the money dey gather, gather eh
(Money dey gather, gather)
I thank God everyday am getting bigger
Hmm, see
I no be story teller
When I sing I dey drop the banger
I dey make the girls dem dey go down
The girls dem dey go down
Solid na Diamond (oh ma)
Naija and Tanzania (oh oh)
Bwana niongeze miujiza
Nami nizidi kimbiza
Nzidi wakera wanaonchukia
Kubeba bendera Tanzania
Mi ndio mwanga kwenye kiza (zah)
Nizidi kuwaliza (zah)
Chunga rafiki familia
Na mashabiki wanaonzimia
Oh, kisha nyie nyumbani
Kwa mama
Kipenzi changu
Cha ngama
Na majirani
Wa dhama
Niweke ndani
Na wana
Niende nyumbani
Kwa mama
Kipenzi changu
Cha ngama
Na majirani
Wa dhama
Niweke ndani
Oh, rafiki zangu
Dem see me say everyday am getting farther
And the money dey gather, gather eh
(Money dey gather, gather)
I thank God everyday am getting bigger
Hmm, see
I no be story teller
When I sing I dey drop the banger
I dey make the girls dem dey go down
The girls dem dey go down
Solid na Diamond
Naija and Tanzania
After the hustling and bustling
E don tey yaaro
And if you hustle hard, oh baby
E go pay you yarinya
After the hustling and bustling
E don tey yaaro
And if you hustle hard, oh baby
E go pay you yarinya
Everyman want to make money
Very important
Young boys chop up
Everybody chop up
Dem see me say everyday am getting farther
And the money dey gather, gather eh
(Money dey gather, gather)
I thank God everyday am getting bigger
Hmm, see
I no be story teller
When I sing I dey drop the banger
I dey make the girls dem dey go down
The girls dem dey go down
Solid na Diamond
Naija and Tanzania
See the girls all over me
Are you for my money or sugar cane?
Oluwa cover me
So many girls dem come for the cane
Oh, kisha niende nyumbani
Kwa mama
Kipenzi changu
Cha ngama
Na majirani
Wa dhama
Niweke ndani
Na wana
Niende nyumbani
Kwa mama
Kipenzi changu
Cha ngama
Na majirani
Wa dhama
Niweke ndani
Oh, rafiki zangu
Dem see me say everyday am getting fatter
And the money dey gather, gather eh
(Money dey gather, gather)
I thank God everyday am getting bigger
Hmm, see
I no be story teller
When I sing I dey drop the banger
I dey make the girls dem dey go down
The girls dem dey go down
Solid na Diamond
Naija and Tanzania
Pbankz
Written by: Joshua Iniyezo, Naseeb Abdul Juma
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...