album cover
Badman Riddim
17
World
Badman Riddim was released on July 31, 2026 by Kycker Music as a part of the album FEMII's Tape Vol 1 - EP
album cover
Release DateJuly 31, 2026
LabelKycker Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM199

Credits

PERFORMING ARTISTS
FEMII
FEMII
Performer
Mabs
Mabs
Performer
R3DIIC
R3DIIC
Performer
AnÎKan
AnÎKan
Lead Vocals
Olorunfemi Owolabi
Olorunfemi Owolabi
Beats
Ibrahim Olawoyin
Ibrahim Olawoyin
Lead Vocals
Martins Abode
Martins Abode
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
AnÎKan
AnÎKan
Composer, Lyrics
Olorunfemi Owolabi
Olorunfemi Owolabi
Composer, Lyrics
Ibrahim Olawoyin
Ibrahim Olawoyin
Composer, Lyrics
Martins Abode
Martins Abode
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
FEMII
FEMII
Producer
Olorunfemi Owolabi
Olorunfemi Owolabi
Producer

Lyrics

hmmm my baby oya
At the moment na we dey hot
we never cook am finish omo remain the salt
ati le won lere dem still dey run
say my foot on the gas omo I no press clutch
no be who submit first go see recieve result
who submit last sef still fit collect round of applause
when i drop my shit i no dey flush
awon agbaya elenu rirun go and brush
badbsbgebwbe.
abeg tell somebody to turn the mic on
cause them go hear this gbedu from here to London
and the sexy ladies dem go dey shake dere bum bumbum
badbsbgebwbe.
abeg tell somebody to turn the mic on
cause them go hear this gbedu from here to London
and the sexy ladies to shake dere bum bumbum
Oya Freaky Freaky Whine for me
come do the dance
make you do the dutty whine for me
i realize
Oya Freaky Freaky Whine for me
come do the dance
make you do the dutty whine for me
i realize
Oya Freaky Freaky Whine for me
come do the dance
make you do the dutty whine for me
i realize
Oya Freaky Freaky Whine for me
come do the dance
make you do the dutty whine for me
i realize
I say Who goes there
Who goes there
Make them no say
Na me and my gyalis
we dey here
Popping champagne
Spraying bundles we don’t care
Stepping inna d place nd u
U know say the road clear
Kilo kilo kilo wade
E de mo oti pe tawa ti Sa nle
Dem dey feel our gbedu from here to ikate
Omo u go hear am omo no b child's play
Kilo kilo kilo wade
E de mo oti pe tawa ti Sa nle
Dem dey feel our gbedu from here to ikate
Omo u go hear am omo no b child's play
badbsbgebwbe.
abeg tell somebody to turn the mic on
cause them go hear this gbedu from here to London
and sexy ladies to shake dere bum bumbum
Oya Freaky Freaky Whine for me
come do the dance
make you do the dutty whine for me
i realize
oya Freaky Freaky Whine for me
come do the dance
make you do the dutty whine for me
i realize
oya Freaky Freaky Whine for me
come do the dance
make you do the dutty whine for me
i realize
Oya Freaky Freaky Whine for me
come do the dance
make you do the dutty whine for me
i realize
Oya shake
make you move
mm oya shake your body
move your body
my baby oya
Written by: Aneikan Peters, Ibrahim Olawoyin, Martins Abode, Olorunfemi Owolabi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...