album cover
2SABI.
7
Afro-Beat
2SABI. was released on June 30, 2026 by Waviest.inc / Tribal Nation as a part of the album KLMNTL - EP
album cover
Release DateJune 30, 2026
LabelWaviest.inc / Tribal Nation
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM160

Credits

PERFORMING ARTISTS
culz wave
culz wave
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Collins wavy Ajayi
Collins wavy Ajayi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tiibeats
Tiibeats
Producer

Lyrics

Wavyy baby yall know
You see my face
I no dey smile
The money chase
I'm on the grind
I no be burnaboy
I no be taliban
I no be soldier
But dey give me atten
And dem dey give me
The money longer than
The name afghanistan
And my girl hotter than
The UK summer time
And she get the body
And that is essential
And if anybody try to
We go deck am
Deck am
And you dey hate
Swear down
I no dey play
This one no be fortnite
From lundi to dimache
You still no findi cefa
And as u still dey hate
You want your life to better
Ah ah too sabi
Ah ah too sabi
Ah ah too sabi
Ah ah you too sabi
Ah ah too sabi
Ah ah too sabi
Ah ah too sabi
Ah ah you too sabi
Smoke with the boys
Niwaju olopa
Shawty dey muzz
Because we dey enter
Say wavyy don dey
Drive hin shima mental
But no worry
She come my ama later
We still dey ball
Uefa
And we go reign titilai
Forever
My papa dey tell me say
Make hay before sunshine
But na we dey give them joy
And no be nepa
Ah ah too sabi
Ah ah too sabi
Ah ah too sabi
Ah ah you too sabi
Ah ah too sabi
Ah ah too sabi
Ah ah too sabi
Ah ah you too sabi
Ah ah too sabi
Ah ah too sabi
Ah ah too sabi
Ah ah you too sabi
Ah ah too sabi
Ah ah too sabi
Ah ah too sabi
Ah ah you too sabi
Sabi boy
Zamina eh eh
Ahn sabi boy
Zamina eh eh
Ah u sabi gan
Zamina eh eh
Ah u sabi gan
Eh eh zamina eh eh
Written by: Collins wavy Ajayi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...