album cover
Lucky
40
Afro-Beat
Lucky was released on July 17, 2026 by ICERAGE Entertainment as a part of the album Lucky - Single
album cover
Release DateJuly 17, 2026
LabelICERAGE Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Credits

PERFORMING ARTISTS
ICERAGE
ICERAGE
Vocals
Mustapha Yahaya Hassan
Mustapha Yahaya Hassan
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Mustapha Yahaya Hassan
Mustapha Yahaya Hassan
Songwriter
Gregory Adekoya
Gregory Adekoya
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Salamii TK
Salamii TK
Mixing Engineer
Alqeed
Alqeed
Producer

Lyrics

ICERAGE say we gats give dem one
Lock in
Why you no go feel the result?
Kind gbedu make your head dey bop
E dey gbón gidi, gbón gidi, gbón
Can't find another one crazy like me
No fit let a man waste my time now
Na we be the guys with the sauce
Na we be the ones wey dey hot
I get one girl for LA
I get another one for Abuja
I get one wey dey Sandton
She wan kill me with her bunda
And I dey ball, Yaya Touré
Me, I dey give dem
Nwa nwa
Where all the baddies for this place?
No be singular
Me, I need dem plural
Lala
The party don sup
That girl, she turning it up
Lala
She don't give a fuck
She wan dance till the morning come
Lala
The party don sup
That girl, she turning it up
Lala
She don't give a fuck
She wan dance till the morning come
See me, I no get time to explain
You know I no get time for explaining
That likkle body she dey maintain
Me, I been looking for a peng ting
ICERAGE, turn it up
Wán fẹ́ jó
Dem no go fit stop
She don dey go
Ṣé o fẹ́ gbé mi lọ?
Do it on a low
We don't tell no one yea
I get one girl for LA
I get another one for Abuja
I get one wey dey Sandton
She wan kill me with her bunda
And I dey ball, Yaya Touré
Me, I dey give dem
Nwa nwa
Where all the baddies for this place?
No be singular
Me, I need dem plural
Lala
The party don sup
That girl, she turning it up
Lala
She don't give a fuck
She wan dance till the morning come
Lala
The party don sup
That girl, she turning it up
Lala
She don't give a fuck
She wan dance till the morning come
Written by: Gregory Adekoya, Mustapha Yahaya Hassan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...