album cover
Lole
6
Music
Lole was released on June 19, 2026 by CiDAR Africa as a part of the album Lole - Single
album cover
Release DateJune 19, 2026
LabelCiDAR Africa
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Teebarn
Teebarn
Vocals
Medoranky
Medoranky
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Tohyeeb Sulaiman
Tohyeeb Sulaiman
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Barn Pro
Barn Pro
Producer

Lyrics

Malo bawon wo sole
I go make am tori atikole
Awon elenu shovel
For my matter Ajeh won ma sote
And I keep am hundred
Never see my fall medo me I rugged
Ajeh Koni tanbe
Ibi ti moti n mu koni tan be
Baby lole
Baby lole
Baby lole
I just want you to lole
Baby lole
Baby lole
Baby lole
I just want you to lole
So so Sosoliso
Omo ope gbope kojo jokoriko
Omo ase loma foriko
Steady I be grinding for the kudi ego oh
Waytin dey kpa
Cos of money me I turn prodigal
Forgive all my sins elijah
Many time I kpo, I dey high on coda
Ahn
The Voltage high, cap less
Lungu boy we jamming regardless
Love is crime here I'm Heartless
They claiming dey wacko dey dunno I'm madness
God damn
Enemies fire burn them
Waytin dey my head... oil
All my p, make jah solve them
Baby lole
Baby lole
Baby lole
I just want you to lole
Baby lole
Baby lole
Baby lole
I just want you to lole
For ego
I go shoju gogo
Never see me fall
Tori mio kin shey ojo
Paparazzi Oya take photo
Shout to my people for onikoko
Soso sosoliso
Omo pasitor to n fa koriko
Cana Dey my pocket
I Dey run from Popo
Mind your speech my brother
Make you no chop Moro
Written by: Tohyeeb Sulaiman
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...