album cover
Guatemala
3
World
Guatemala was released on June 21, 2026 by DFC as a part of the album Guatemala - Single
album cover
Release DateJune 21, 2026
LabelDFC
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Chulo Marshal
Chulo Marshal
Vocals, Instrumentalist
Icah
Icah
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Osumune Obi Jude
Osumune Obi Jude
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ghost Made Music
Ghost Made Music
Producer

Lyrics

Been awhile and they notice
Been on a low still dey run things
Me I like to do like I be novice
Dem be hating on my ****'s cuz dey blow trees
We shun dem
Grown men no get time for nonsense
If they wanna run thier mouth fire burn dem
I only care about my success
Guantalmela
All of my guys dey carry bembela
We blow trees we no send their papa
Na zombie dey answer to order
Ahhhhh
Guantalmela
All of my guys dey carry bembela
We blow trees we no send their papa
Na zombie dey answer to order
Ahhhhh
I just wanna love somebody wey go dey cure my craze
And if you call me now will be there right away
I just wanna love somebody wey go dey turn my head
Cuz I'm an international BadMan all my days
I tell her girl consider
I know I'm clean and I get Mo chedda
She be calling me Nelson Mandela
I want her freedom no be her jailer
Ahhhhh
Girl consider
I know I'm clean and I get Mo chedda
She be calling me Nelson Mandela
I want her freedom no be her jailer
Ahhhhh
Written by: Osumune Obi Jude
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...