album cover
DND
album cover
DND was released on July 3, 2026 by Troy Venus as a part of the album DND - Single
July 3, 2026
LabelTroy Venus
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

I dey with DNŁD
We dey on dnd
The keles dem wan see me
The **** dem wan be me
Omo why dem no wan free me
want make I drop verse I don’t do freebies
And no we no dey give free beats
I dey stay warm for my new heat seats
Sope opor
I’m on motion
iwo lo mo
I’m on motion
Omo ton so
emi lokan
Toko
You dey para gon
Before by-gone
I go buy gun
Shoot e your leg if you been wan run
I dey mile 1 with my
Shakara baby uh
Shakara Shakara baby uh
Mogbe
See fire blazing
See the backa so amazing yeah
oshe
I for like tasting mama
But e you want make I chase mama
That one na lazy mama
Make I for gbese in now now
I dey with DNŁD
We dey on dnd
She dey suck am slow no be csp
Brain so good she get Bsc
She dey my side for my bnb
And she rocking my psd
Tell me who yk wey fresh like T?
Big chain swinging down my Fresh white…
Omolo
Omolototo
Minty be like say I lick tom tom
Venus if you been dey wonder where I come from
Been us never dem, no dey make assumptions
First link, tell me why I no go use condom?
Big tits, fine face, she big bum bum
Girl I no go lie you my type Oloun
Gimme one fat baki make I burn
Sope opor
I’m on motion
iwo lo mo
I’m on motion
Omo ton so
emi lokan
Toko
You dey para gon
Before by-gone
I go buy gun
Shoot e your leg if you been wan run
I dey mile 1 with my
Shakara baby uh
Shakara Shakara baby uh
Mogbe
See fire blazing
See the backa so amazing yeah
oshe
I for like tasting mama
But e you want make I chase mama
That one na lazy mama
Make I for gbese in now now
I dey with DNŁD
We dey on dnd
The keles dem wan see me
The **** dem wan be me
Omo why dem no wan free me
want make I drop verse I don’t do freebies
And no we no dey give free beats
I dey stay warm for my new heat seats
Written by: ABILA PRAISE TOKONIZI, IKENNA OKECHUKWU MAC-DONALD
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...