album cover
Depression
2
Music
Depression was released on June 25, 2026 by Coldflames as a part of the album Depression - Single
album cover
Release DateJune 25, 2026
LabelColdflames
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM91

Credits

PERFORMING ARTISTS
Coldflames
Coldflames
Background Vocals, Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Whyte Ogbe
Whyte Ogbe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Coldflames
Coldflames
Recording Engineer, Mastering Engineer, Producer, Mixing Engineer, Graphic Design

Lyrics

Sometimes i dey smile
But ee nor reach my soul
Everybody see the drip
But nobody know
Inside my chest
Na heavy load i dey hold
I dey fight my demons
But ee dey take control
I dey laugh with the guys
But my mind far away
I dey pray make the dark
Nor swallow my day
Mama say pikin
Hold on ee go dey okay
But this pain wen i feel
I nor fit explain
But i nor go let am break me
Even when the night wan chase
I still dey find the light wen dey save me
I still dey beg
The world Abeg embrace me
Cause i dey go through depression
Silent pain no confession
But i go rise
I go learn my lesson
Bread go come
After every tension
I dey go through depression
Heavy heart no expression
But i go win, i go find direction
Turn my tears to my own redemption
Chants(Adlibs)
Sometimes ee be like
Make i just disappear
But i still get dreams
Wen I want make clear
People see me strong
But my mind dey tear
If i show my weakness
Dem go say i fear
But na real life
Nor be film trick
Plenty noise for my head
Ee don too thick
But i still dey breathe yeah
I still dey speak
One day i go shock
Like electric
Chants(Adlibs)
Cause i dey go through depression
Silent pain no confession
But i go rise
I go learn my lesson
Bread go come
After every tension
I dey go through depression
Heavy heart no expression
But i go win, i go find direction
Turn my tears to my own redemption
Chants..
Written by: Whyte Ogbe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...