album cover
KYLIE
1
Afro-Beat
KYLIE was released on July 17, 2026 by Mo’ Music as a part of the album KYLIE - Single
album cover
Release DateJuly 17, 2026
LabelMo’ Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mo'kross
Mo'kross
Rap
COMPOSITION & LYRICS
Omohegbele Eromosele Iyoha
Omohegbele Eromosele Iyoha
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Skode
Skode
Mixing Engineer, Mastering Engineer
Bii Wiiggins
Bii Wiiggins
Producer

Lyrics

Mo'
Na so you wan come dey whyn me
Abeg make she dey her side
She carry front carry back
See wahala
Every time she dey form Austine power
Lagos girls too dey form
You go tire
You wan nack you go spend you go tire
I never talk too much she gimme number
Fine boy see the steez see the Kala
She wan pipe she no know say I be plumber
I no dey form innocent I Dey lala
You gat a man in her life he's a wanka
She wants a spender I'm your father
She got a friend she pull she's a dancer
She don high 2 drags of ganja
I no dey smoke o she dey wine
Me
Mini skirt she the life of the party
My eye sharp I don sabi all her tactics
Iphone 17 she's a baddie
Lui bag and channel
Dont mention
Private jet over seas
Don't mention
La flame on her wrist
Don't mention
I just wana see you dance
Don't mention
Lui bag and channel
Dont mention
Private jet over seas
Don't mention
La flame on her wrist
Don't mention
I just wana see you dance
Don't mention
Nigerian Jelluf
I swear she dey whyn me
Nigerian Jelluf
She carry back like Kylie
Nigerian Jelluf
I swear she dey whyn me
Nigerian Jelluf
She carry back like Kylie
Finest girl in her class
Miss fresher
She only ride in benze not a Mazda
I tell her anytime we link no dey cast am
CIA we dey do am undercover
She traumatized all the things that she's been through
She no dey fuck broke boys that's the issue
I put her on some trips now she feeling
Real cool
You no say I be bad boy when I dey school
I no be Yama Yama
I no dey fuck those girls weh dey sonosono
I'm too fly
Lil boys call me laba laba
I got the soup and the spice like dawa dawn
Give them pressure
Like the police
Too fat when she pass dem dey notice
I mean a really bad bitch not a sis I
I too spread I dey need like two sits
Lui bag and channel
Dont mention
Private jet over seas
Don't mention
La flame on her wrist
Don't mention
I just wana see you dance
Don't mention
Lui bag and channel
Dont mention
Private jet over seas
Don't mention
La flame on her wrist
Don't mention
I just wana see you dance
Don't mention
Nigerian Jelluf
I swear she dey whyn me
Nigerian Jelluf
She carry back like Kylie
Nigerian Jelluf
I swear she dey whyn me
Nigerian Jelluf
She carry back like Kylie
Written by: Omohegbele Eromosele Iyoha
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...