album cover
DIAMONDS
album cover
DIAMONDS was released on July 10, 2026 by Madjamie as a part of the album DIAMONDS - Single
July 10, 2026
LabelMadjamie
LanguageEnglish
BPM190
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Diamonds dey say need a little pressure
Me and my squad been built for the weather
Diamonds dey say need a little pressure
Me and my squad been built for the weather
Who wan dey cut my slippers?
Wan dey give me bench make I sit down
But me I don buy 10 litres, I keep moving o
Me I don count my rosary
Check on my g like choji
Sometimes I still don know me
But I keep moving o
Ghetto boys don dey recharge
Make dem give me ice block I need am
Na the fire wey dey make them sit down
Keeps me moving
Woke up feeling like the best
Who wan check?
Cause my sound
Go dey press their neck
All hands up
No handset
Where I'm from
We stay restless
Ahhhhh ahhhh ahh ahhhhhh
So we dance
So we dance
Ahhhhh ahhhh ahh ahhhhhh
Through the pain
Through the fire
Ahhhhh ahhhh ahh ahhhhhh
So we dance
So we dance
Ahhhhh ahhhh ahh ahhhhhh
Yeah yeah
Diamonds dey say need a little pressure
Me and my squad been built for the weather
Diamonds dey say need a little pressure
Me and my squad been built for the weather
Pleasure and pain don dey marry for my corridor
No dey engage, before them talk say I be lover boy
Ahhhead of their play, make dem feel like itibolibo
Entertained by my pain
This is what you came for
Drop my shame
Hawk my pain
Start e campaign
Till I kampe
Ghetto man brain
Chest the migraine
If na nonsense then me I can't take
Ouhhh just a little pressure, presssure
Baby what's the matter? matter
You know you do it better, better
When you under pressure
Pressure yeah
Diamonds dey say need a little pressure
Me and my squad been built for the weather
Diamonds dey say need a little pressure
Me and my squad been built for the weather
Written by: Okewu James
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...