album cover
Omotena
Afro-Beat
Omotena was released on July 17, 2026 by Celoshio as a part of the album Sweet Criminal
album cover
Release DateJuly 17, 2026
LabelCeloshio
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

PERFORMING ARTISTS
Celoshio
Celoshio
Performer
Khilla
Khilla
12-String Guitar
Rickyvibe
Rickyvibe
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Abah Victor
Abah Victor
Songwriter
Celestine Orshio
Celestine Orshio
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Celoshio
Celoshio
Mixing Engineer, Recording Engineer
Khilla
Khilla
Producer

Lyrics

Mmmm yeah eh yeah
Omotena say she wan do nothing
Na the lifestyle you wan say wetin
I no get time but I gat my thing
My lifestyle na the pushing p
I've been praying I'm on my knees
Baba God make you Dey for me
Make you Dey for me
Jah only you wey fit Dey for me
All these people just Dey speak Chinese speak Chinese
I go just Dey do my thing Dey go
Me I no Dey send I'm on a roll
I know say nobody perfect oh
I gat Many things in my pocket oo
So she carry my matter put am for head like yawa
Man this love e Dey make man gara
Gimme plenty she gimme jara
Man this love man I no fit tire
Woah woah
Make you put hand for breast and swear if you know you're better
Shey you go stay if I no get muller
Girls are the same ain't no one is differ
Ain't nobody badder
You know say me I go Dey carry fire
My lifestyle Omo me I no retire
No retire baby
Never retire baby
Body carry fire baby
Shey you go be my lady
Anything wey you want I pay pay
Man this girl be my kind of girl
Man I swear I no go kiss and tell
Cmon gimme love wey go full my chest
Cmon gimme coochie wey go full my face
Man I swear this is face to face
Man I no fear I go face this case
Man I no mind no matter the pain
I go face am make I see the make I see the pussy
Omotena say she wan do nothing
Na the lifestyle you wan say wetin
I no get time but I gat my thing
My lifestyle na the pushing p
I've been praying I'm on my knees
Baba God make you Dey for me
So she carry my matter put am for head like yawa
Man this love e Dey make man gara
Gimme plenty she gimme jara
Man this love man I no fit tire
Woah woah
Make you put hand for breast and swear if you know you're better
Shey you go stay if I no get muller
Girls are the same ain't no one is differ
Ain't nobody badder
You know say me I go Dey carry fire
My lifestyle Omo me I no retire
Written by: Abah Victor, Celestine Orshio
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...