album cover
BODY (ELEMENT)
album cover
BODY (ELEMENT) was released on July 16, 2026 by Zuka Records as a part of the album THE ELEMENTS - EP
July 16, 2026
LabelZuka Records
LanguageEnglish
BPM98
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Ouuuu ouuu ahhh
Jo malo fimipa baby
Ou ahh yeeeh yeah
Mipa bby
Jo malo fimipa olomi Jo
My lady Toyin Tomato
And I don Dey reason far
Wetin Dey sup o de shanu mi yeee
Showo lofe mana fun e
No Dey form for me odo
And I fit to spend on you Walahi
Coz I'm in love in love with you
Odoyewu I don Maya
It's you that I want, It's you that I need my lady
You know say me I no Mind to give you my heart
To give you my love my baby
Call all your friends now say I no be the guy wey go Dey treat you bad
Baby Raheemah girl you're one in a milli and I can't deny
This your body your body your body I like
Your body I want
This Your body your body your body walahi
Your body I like
This your body your body your body I like
Your body I want
This Your body your body your body walahi
Your body I like
Zu
This your back side wan make me craze o
Be like 4 elements wey go create o
Air water earth fire, no be say you saint o
Many girls for my life but you decide my fate o
Attention, this your body to dey cause tension
Ain't gonna lie girl you too dey cause commotion, motion
Baby hope you no follow the notion
And nah only you I know wey fittu de calm my pressure pressure
You're my one in a million
Oh my baby
You give me love and goosebumps
You give me love and goosebumps
Coz no more bad days when I'm with you
Nobody fit compare with you
You're the reason I'll say yes I do
Baby miiii
Dakunnnnn gbotemi
This your body your body your body I like
Your body I want
This Your body your body your body walahi
Your body I like
This your body your body your body I like
Your body I want
This Your body your body your body walahi
Your body I like
This your body your body your body I like
Your body I want
This Your body your body your body walahi
Your body I like
This your body your body your body I like
Your body I want
This Your body your body your body walahi
Your body I like
Deeplow
Written by: Hannah Awoyeye, Oluwabusuyi Gbenga David, Popoola Boluwatife Samuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...